Blog

Your blog category

  • 1st Chronicles Chapter 24

    Di Arrangement of Di Priests Di Rest of Di Levites 20. Na dis be di rest of di family leaders wey be from Levi: From di sons of Amram, di leader na Shubael.  From the sons of Shubael, di leader na Jehdeiah. 21. From di sons of Rehabiah, di leader na di firstborn Isshiah 22. Shelomoth na di leader among di sons of Izhar, Jahath na di leader among di sons of Shelomith. 23. Di sons of Hebron: Di first na di leader Jeriah, Amariah na di second, Jahaziel na di third, and Jekameam na di fourth. 24. From di sons of Uzziel, di leader na Micah. From di son…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now