Blog

Your blog category

  • 2nd Chronicles Chapter 28

    Ahaz As King of Judah Syria plus Israel Win Judah 5. So Baba-God hin Oga carry am put for di hand of di king of Syria. Di Syrians win am, and dem carry plenty pipo as prisoners go Damascus. Baba-God still carry am put for di hand of di king of Israel, wey win am, con wound and kill hin army well-well. 6. For just one day, King Pekah wey be di son of Remaliah of Israel kill 120,000 strong sojas for Judah, becos dem fashi Baba-God of dia papa-papa-papa. 7. Zikri, wey be strong man from Ephraim, kill Maaseiah wey be di king son, and Azrikam wey dey in charge of di palace, plus Elkanah di king second-in- command. 8. Di pipo of Israel carry dia brodas (family-pipo) as prisoners; 200,000 wives, sons, and daughters.…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now