Blog

Your blog category

  • Ezra Chapter 5

    Tattenai Letter To Darius To King Darius: We wish you peace! 8. Make di king know sey we go di area of Judah, to di house of di ogbonge God. Di pipo dey build am wit big-big stones and dem dey put big-woods for di walls. Dem dey do di work wit seriousness and di work dey move sharp-sharp for dia hands. 9. We ask dia senior-men question, con ask dem sey, “Who tell una sey make una dey build Baba-God house and di walls?” 10. We still ask for dia names, so dat we go fit write di names of di leaders, and come tell you. 11. Na dis…

  • Ezra Chapter 6

    Di Order of King Darius As Dem Take Complete Baba-God House, Con Bless Am 13. So becos of di law wey King Darius send, Tattenai wey be di govnor of dis side of River Euphrates, plus Shethar-Bozenai and all dia padi, con sharp-sharp do wetin di king tok. 14. So di senior-men of di Jews kontinu to build, con prosper tru di prophecy of Haggai di prophet plus Zechariah wey be di son of Iddo. Naso dem build Baba-God house, con finish am based-on di command of Baba-God of Israel and di law of King Cyrus, Darius, plus Artaxerxes—wey be kings of Persia. 15. Dem complete Baba-God house on di…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now