Blog

Your blog category

  • Nehemiah Chapter 7

           Nehemiah Choose Leaders Di Names of Di Pipo Wey Come Back From Foreign Land 4. Now di city big and e get space well-well, but na small pipo dey inside am, and dem neva build di houses again. 5. So my God put am for inside my heart to gada di leaders, di officials and di pipo—for registration by dia families. I bin see di family record of those pipo wey first come back. Dis na wetin I see wey dem write for there: 6. Dis na di pipo of di areas wey come back from foreign land, wey Nebuchadnezzar catch as prisoners. Dem come back to Jerusalem plus…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now