Blog

Your blog category

  • Esther Chapter 2

    Esther Turn To Queen        Mordecai Save Di King Life 19. Wen dem gada di virgins di second time, Mordecai bin dey sidon for around di king gate. 20. But Esther keep her family background and where she come from—as secret, just as Mordecai bin tell her, so she kontinu to follow wetin Mordecai tok as she bin dey do wen she dey grow up. 21. Wen Mordecai dey sidon for di king gate, Bigthana plus Teresh wey be two of di king officers wey dey guard di doormot con dey vex for di king, and dem plan codedly to kill King Ahasuerus. 22. But Mordecai con know about di…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now