Blog

Your blog category

  • Job Chapter 22

                  Eliphaz Put Mata For Job Head Surrender To Baba-God Wey Get Pawa Pass 21. “You beta give yoursef to Baba-God, so dat you go get peace, so dat beta tin go come meet you. 22. Abeg receive di laws from hin mouth, and put hin word inside your heart. 23. If you come back to Baba-God Almighty, he go build you up; so you go komot all di bad-bad-tins far from your house, 24. con throway your gold like dust, con throway di beta gold of Ophir—among di stones for river. 25. Naso, Baba-God Almighty go be your gold, and your plenty beta silver. 26. Na den your belle…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now