Blog

Your blog category

  • Psalm Chapter 131

    Trust Like Small Pikin 2. Instead, I don cool down my soul—like small pikin wey no dey cry for hin mama breast again. My soul inside me be like pikin wey don stop to dey suck breast. 3. Oh Israel, make una put una hope on Baba-God, both now and forever.

  • Psalm Chapter 132

    Baba-God Worship-place 2. How he take swear to Baba-God, con make promise to di Great One of Jacob; 3. “Surely, I no go enta inside my house or sleep for my bed— 4. I no go close my eyes sleep, or let sleep catch my eyes, 5. until I fyne place for Baba-God, house for di Great One of Jacob.” 6. We hear am for Ephratah, we see am for inside forest. 7. “Make we go where he dey stay; make we worship for hin stool. 8. Oh Baba-God! Arise make you come where you dey rest put, along wit di ark of your pawa. 9. Make your priest baffup…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now