Blog

Your blog category

  • Isaih Chapter 2

    Baba-God Mountain Di Day of Baba-God 3. Oh house of Jacob, make una come, and make we waka inside Baba-God light. 4. See, you don fashi your pipo wey be di house of Jacob, becos dem dey follow di traditions of di east, and dem don turn to jazzmen like di Philistines, and dem dey run-tin wit pagans [di pikins of strangers]. 5. Dia land sef burku wit silver plus gold, and dia beta-beta-tins no dey finish, dia land burku wit plenty horse sef, and dem no fit count dia horse-moto. 6. Dia land brekete wit idol sef, dem dey worship wetin dem do wit dia own hand, wetin dia…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now