Blog

Your blog category

  • Isaiah Chapter 52

    Baba-God Save Jerusalem Di Servant Wey Get Levels 13. Baba-God tok sey, “My servant go succeed for hin work; hin levels go high, pipo go respect am well-well and he go dey up-up. 14. But plenty pipo shock wen dem see am; hin face con wor-wor—sote he no be like human being. You go tink sey no be human being wen you see am. 15. Naso He go sprinkle many nations (wit hin blood wey dey save pesin); kings go fem (close mouth) becos of am, dem go see wetin pipo no bin tell dem. And dem go understand wetin dem neva hear

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now