Blog

Your blog category

  • Jeremiah Chapter 29

    Di Letter Of Jeremiah To Di Pipo Wey Dem Carry As Prisoner Shemaiah Letter Against Jeremiah 24. Tell Shemaiah wey be di Nehelamite sey, 25. “Na wetin Baba-God Almighty tok, di God of Israel: You send letters wit your own name to all di pipo of Jerusalem, to Zephaniah wey be di son of Maaseiah di priest, and to all di oda priests. You tell Zephaniah sey, 26. ‘Baba-God don choose you as priest to take di place of Jehoiada, so dat officers go dey in charge of Baba-God house, to control any madman wey dey reason hinsef as prophet. You must chain am, con lock hin neck wit iron.…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now