Blog

Your blog category

  • Ezekiel Chapter 1

    Ezekiel Prophecy For Kebar Vision of Four Cherubim 4. I look, I con see one rolling-breeze dey come from di north, wit plenty cloud, wit faya wey dey flash inside am, and brightness dey round am. From di middle of di faya, sometin con dey shine like amber colour. 5. And e get sometin wey dey inside di faya wey resemble four living tins. Dem resemble human being, 6. But everi single one of dem get four faces plus four feathers. 7. Dia legs straight and bottom of dia legs be like bottom of malu leg; and dem dey shine like di colour of bronze wey dem polish. 8. Dem…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now