Blog

Your blog category

  • Ezekiel Chapter 14

    Baba-God Go Punish Pipo Wey Dey Worship Idols Judgement Wey Pesin No Fit Escape 12. Baba-God word come meet me again, sey: 13. “Man pikin, if kontri commit sin by doing bad-bad-tins against me, I go stretch my hand against dem, con cut food komot from dia mouth. I go send hunger, con kill di pipo plus dia animals. 14. Even if dis three men; Noah, Daniel plus Job dey inside am, dem go only fit save demsef wit dia pure-heart,” naso Baba-God Almighty tok. 15. “Or if I send wild animals to di whole of dat kontri and dem chop di pipo, con make di kontri empty, sote no…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now