Blog

Your blog category

  • Ezekiel Chapter 32

    Cry For Pharaoh Plus Egypt Dem Throway Egypt Enta Pit 17. E con happun sey, for di twelfth year, for di fifteenth day of di month, message from Baba-God come meet me, sey: 18. “Man pikin, cry for di plenty pipo of Egypt. Send dem down, even Egypt plus di daughters of oda nations wey get big name—na there dem go dey wit those wey dey go down to pit. 19. Yarn dem sey, ‘Who you fine pass sef? Go down, and make you lie down among di pipo wey no circumcise.’ 20. Dem go fall among those pipo wey sword kill. Dem don carry Egypt give sword; make dem drag…

  • Ezekiel Chapter 33

    Ezekiel Na Watchman As Jerusalem Take Fall 21. E con happun sey, for di twelfth year since wen dem carry us enta foreign land as prisoners, for di twelfth month, on di fifth day, one man wey escape from Jerusalem— come meet me, con tok sey, “Di city don fall!” 22. Di evening before di man wey escape show-face, Baba-God hand bin dey on my body, and he open my mouth before di man come meet me for morning. So my mouth open, and I no dey silent again. Wetin Make Judah Scata 23. Naso word from Baba-Gd come meet me, sey: 24. “Man pikin, di pipo wey dey live…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now