Blog

Your blog category

  • Ezekiel Chapter 36

    Blessing On Israel Baba-God Holy Name 16. Naso Baba-God word come meet me again, sey: 17. “Man pikin, wen di pipo of Israel bin dey live for dia own land, dem spoil di land wit di  tins wey dem dey do plus dia own ways: di kain tin wey dem dey do for my eyes—no clean like di period wey woman dey see everi month. 18. So I pour my vex on dem, becos dem don shed blood for di land, and dem spoil am wit dia idols. 19. I con scata dem among di nations, and dem scata for di kontris, I judge dem based-on dia way and wetin…

  • Ezekiel Chapter 37

    Bottom-of-di-mountain of Bones Wey Don Dry One Kingdom Under One Oba [King] 15. Baba-God word come meet me again, sey: 16. “Man pikin, carry small wood and make you write put: ‘For Judah and for di pikins of Israel, wey be hin padi’; den carry anoda wood, con write put, ‘For Joseph, di stick of Ephraim, and for all di house of Israel, wey be hin padi.’ 17. Join dem togeda to form one stick, so dat dem go be one for your hand. 18. “Wen your kontri pipo ask you sey, ‘Abi you no go tell us wetin you mean wit dis tin?’— 19. “Tell dem sey, ‘Dis na…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now