Blog

Your blog category

  • Hosea Chapter 4

            Baba-God Mata Against Hin Pipo As Israel Take Follow Oda Gods 11. con dey do ashawo [follow oda gods], ogogoro, plus new wine—no let pipo see road to understand. 12. Dem dey ask advice from ordinary idol wey dem make wit wood! Dem believe sey stick fit tell dem wetin go happun! Di spirit of olosho [ashawo] don carry dem waka miss-road. Dem don turn to ashawo, con fashi dia own God. 13. Dem dey give sacrifices to idols for on top of mountain. Dem dey climb hills to burn incense, under oak trees, poplar trees, and terebinth trees—becos dia shade good. Nahin make una daughters turn to ashawo,…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now