Blog

Your blog category

  • Zechariah Chapter 3

    Clean Clothes For Joshua Wey Be Di High Priest           Di Branch Wey Dey Come 5. I con tok sey, “Put clean priest-cap for hin head.” So dem put clean priest-cap for hin head, con wear clothes for hin body—as Baba-God angel stand for there. 6. Naso Baba-God angel follow Joshua tok seriously, sey: 7. “Dis na wetin Baba-God Almighty tok: ‘If you go waka for my way, con keep my laws, den you go rule my house, con dey in charge of my yards; and I go give you place among those wey dey stand for here. 8. ‘Listen, oh Joshua di high priest, you plus your padis wey dey…

  • Zechariah Chapter 4

    Di Vision of Di Gold Lampstand Di Two Olive Trees 11. Den I ask di angel, “Wetin be dis two olive trees wey dey for di right side plus di left side of di lampstand?” 12. I ask am again, “Wetin be dis two olive branches wey dey  di side of di two   gold pipes—wey dey pour out golden ororo?” 13. So he ansa me sey, “So you no sabi wetin dis tins be?” I con tok sey, “No my oga.” 14. So he tok sey, “Na dis be di two pipo wit anointing to serve di Oga of all di earth [Joshua wey be di high priest plus Zerubbabel wey be…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now