Blog

Your blog category

  • Zechariah Chapter 13

      Di End of Worshipping Idols          Di Shepherd Savior 7. “Oh sword, wake up, con attack di shepherd wey dey work for me,” naso Baba-God tok. “Nack di shepherd down and di sheep go scata; den I go turn my hand against di small ones. 8. And e go happun for di whole land,” naso Baba-God tok, “Two parts go cut komot, con kpeme, but di third part go survive. 9. I go carry di remaining third part pass tru faya; I go make dem pure as dem take dey make silver pure, con test dem like gold. Dem go call my name and I go ansa dem; I go…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now