Blog

Your blog category

  • Mark Chapter 11

    Jesus Enta Like King Jesus Clear Di Worship-place 12. Di next day as dem dey komot from Bethany, Jesus con dey hungry. 13. As he see one fig tree from far, he waka go see if e get any fruit. Wen he reach there, he no see anytin apart from leaves, becos no be di season of figs be dat. 14. He tell di tree sey, “Make no-pesin ever chop from your fruit again.” And hin disciples hear am wen he tok am. 15. As dem reach Jerusalem, Jesus enta di worship-place, con start to dey pursue those pipo wey dey buy and sell for there. He throway di table…

  • Mark Chapter 12

    Parable Of Di Tenant To Pay Tax To Caesar? 13. Later, dem send some of di Pharisees and Herodians—go meet Jesus to hollam-for-work wit hin words. 14. Dem come meet am, con tok sey, “Teacher we know sey you be beta pesin. Men no dey move you becos you no-send who dem be; and you dey teach di way of Baba-God based-on di truth. E dey right to pay tax to Caesar or not? 15. Make we pay abi make we no pay?” But Jesus know dia fake-life, he con ask dem, “Why una dey try to hold-me-for-work? Carry one denarius come—make I see am.” 16. Dem carry di coin…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now