Blog

Your blog category

  • John Chapter 5

    Di Healing For Di Pool Side On Sabbath Day Life Tru Di Son 16. So, becos Jesus dey do all dis tins for Sabbath, di Jews con dey show am pepper. 17. Jesus tell dem sey, “My Fada dey always work reach today, and me sef dey work.” 18. Becos of dis, di Jews con dey try more-more to kill am; no be only becos he break di Sabbath, but he dey even claim sey Baba-God na hin Papa, con make hinsef be like Baba-God. 19. Jesus ansa dem like dis: “I dey tell una di truth, di Son no fit do anytin by hinsef; he fit do only wetin…

  • John Chapter 6

    Jesus Feed Five-thousand Pipo Jesus Waka On Top Of Water 16. Wen evening reach, hin disciples waka go di river. 17. Dem enta boat, con cross di water go Capernaum. By dis time, everi-where don dey dark finish, and Jesus neva come meet dem. 18. Heavy breeze start to dey blow, and di water con rough. 19. Wen dem don move di boat go far, dem see Jesus dey waka come near di boat, he dey waka on top of di water—and dia mind con dey cut. 20. But he tell dem sey, “Na me; make una no dey fear.” 21. Naso dem let am enta di boat, and sharp-sharp,…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now