Blog

Your blog category

  • Acts Chapter 28

    Near Land For Malta We Reach Rome 11. Afta three months, we enta water wit one ship wey bin spend di cold season for di island. Na Alexandrian ship wit big wood carving of di ejima gods—Castor and Pollux. 12. We reach Syracuse, con stay there for three days. 13. From there, we move awa boat go reach Rhegium. Di next day, di south breeze show up, and di following day we reach Puteoli. 14. For there nahin we see some brodas wey invite us to spend one week wit dem. And so we con reach Rome. 15. Di brodas wey dey for there don hear sey we dey come,…

  • Romans Chapter 1

    Paul Really Wan Visit Rome 8. First of all, I dey use Jesus tank Baba-God for all of una, becos dem dey tok about una faith for everi-where for di world. 9. Baba-God wey I dey serve wit my full heart—to preach di good news of hin son, nahin be my witness as I take dey always remember to call una name for my prayers, 10. I dey pray sey—by di will of Baba-God, make road clear for me to come see una las-las. 11. I really wan see una, so dat I go plant some spiritual gift—wey go make una strong kakaraka. 12. I mean sey, me and una…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now