Blog

Your blog category

  • 1st Corinthians Chapter 10

    Warning From Israel History Party Of Idol And Di Evening-food Of Jesus 14. So, my dear padi, make una komot hand from idol worship. 15. Na pipo wey get-sense I dey follow tok; judge unasef—if wetin I dey tok na true. 17. Abi di cup of tanks-giving wey we take dey give tanks no be part of sharing di blood of Christ? Abi di bread wey we dey break no be part of sharing di body of Christ? 18. Even though we plenty, we dey chop from one bread, to show sey we be one body. 19. Reason di pipo of Israel: Abi di pipo wey dey chop di sacrifice…

  • 1st Corinthians Chapter 11

    Good Manners For Worship 2. I hail una, becos una remember me for everitin, and una keep di teachings, just as I take pass dem to una. 3. Now I wan make una know sey di head of everi man na Christ, and di head of woman na man, and di head of Christ na Baba-God. 4. Any man wey dey pray or prophesy, wey hin head dey covered—no dey respect hin head. 5. And everi woman wey dey pray or prophesy—wey no cover her head, no dey respect her head—e just be like sey dem barb her head. 6. If woman no cover her hair, make she cut her…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now