Blog

Your blog category

  • 2nd Corinthians Chapter 11

    Paul And Di Fake Apostle Paul Make-mouth About Hin Suffer-head 16. I dey tok am again: Make no-pesin tink sey I be mugu. But even if una tink sey I be mugu, make una listen to me as una go take listen to mugu, so dat l go fit make-mouth small. 17. As I dey make-mouth about myself, I no dey tok as Christ go tok, but I dey tok like mugu. 18. As many pipo dey make-mouth about wetin dem don do for dis world, me sef go make- mouth. 19. Aftall, una tink sey una too get-sense, but una enjoy to dey wit mugu! 20. Una even dey…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now