Blog

Your blog category

  • Philippians Chapter 3

    No Depend On Di Body Carry-go Reach Di Goal 12. No be sey I don achieve all dis tins, or sey I don already dey perfect, but I dey push on—so dat I fit hold wetin make Christ Jesus hold me sef. 13. My pipo, I no count myself as pesin wey don hollam, but e get one tin wey I dey do: I dey fashi wetin don pass, and I dey hustle to meet wetin dey for front, 14. I dey try to score goal, so dat I go win di prize of di high calling of Baba-God—inside Christ Jesus. 15. So make all of us wey don mature—dey…

  • Philippians Chapter 4

    1. So my correct brodas and sistas, wey I love, and wey I really wan see, my joy and crown, my love— make una stand gidigbam inside Christ. Words To Give Una Moral 2. Now, I beg Euodias and Syntyche to get one mind inside Christ. 3. Yes, and I dey beg you, my faithful padi, epp dis two women wey hustle wit me to preach di good news, along wit Clement, and di rest of my fellow workers, wey dia names dey for di Book of Life. 4. Jolly inside Christ everi time. I go tok am again: Jolly! 5. Make everi-pesin see your jeje life. Remember sey Christ…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now