Blog

Your blog category

  • Genesis Chapter 46

    Jacob Go Egypt                     Jacob Settle Down For Goshen 28. Now Jacob send Judah for-front go meet Joseph—to tell am di road to Goshen. Wen dem reach di area of Goshen, 29. Joseph arrange hin horse-moto con go Goshen to meet hin papa Israel. As Jospeh just reach front of hin papa, he hug hin papa, con cry well-well. 30. Israel tell Joseph sey, “Now I don ready to die, since I don see you wit my korokoro eyes, sey  you still dey alive.” 31. Naso Joseph tell hin brodas and hin papa family sey,“I go go tell Pharaoh sey, ‘My brodas and my  papa family wey bin dey stay…