Genesis Chapter 46
Jacob Go Egypt
- So Israel enta road wit everitin wey he get, and wen he reach Beersheba, he offer sacrifice to di God of hin papa Isaac.
- Baba-God con follow Israel tok for vision for night, “Jacob! Jacob!” Jacob ansa, “Na me be dis.” Naso Baba-God tok sey,
- “Na me be Baba-God, di God of your papa-papa-papa, no fear to go Egypt, becos I go turn you to big nation for there.
- I go follow you go Egypt, and I go surely carry you come back again. And Joseph go dey wit you to close your eyes wit hin hand.”
- Naso Jacob komot from Beersheba, and all Israel pikin carry dia papa Jacob plus dia pikin and dia wives for di moto wey Pharaoh send wit load to carry dem come back.
- Dem still carry dia animals, plus dia properties wey dem get for Canaan, naso Jacob and all hin pikin take enta Egypt.
- He carry hin sons follow-body, plus hin grandsons and hin daughters plus grand-daughters—all hin pikin nahin follow am enta Egypt.
- Na dis be di names of Israel pikin [Jacob and sons] wey go Egypt: Reuben wey be di firstborn of Jacob.
- Na dis be di sons of Reuben: Hanoch, Pallu, Hezron plus Carmi.
- Na dis be di sons of Simeon: Jemuel, Jamin, Ohad, Jakin, Zohar plus Shaul wey be di son of Canaan woman.
- Dis na di sons of Levi: Gershon, Kohath plus Merari.
- Dis na di sons of Judah: Er, Onan, Shelah, Perez plus Zerah [but Er and Onan bin die for di land of Canaan]. Na dis be di sons of Perez: Hezron plus Hamul.
- Na dis be di sons of Issachar: Tola, Puah, Jashub and Shimron.
- Na dis be di sons of Zebulun: Sered, Elon plus Jahee.
- Na dis be di sons wey Leah born for Jacob for Paddanaram, apart from hin daughter Dinah. All dis Jacob sons plus daughters na thirty three.
- Na dis be di sons of Gad: Zephon, Haggi, Shuni, Ezbon, Eri, Arodi plus Areli.
- Na dis be di sons of Asher: Jimnah, Ishuah, Ishvi plus Beriah. Serah na dia sista. Na dis be di sons of Beriah: Heber plus Malkiel.
- Na dis be di pikin wey Zilpha born for Jacob— Zilpha wey Leban give to hin daughter Leah. All of dem na sixteen.
- Dis na di sons of Jacob wife Rachel: Joseph plus Benjamin.
- For Egypt, Asenath wey be di daughter of Potiphera di priest of On born Manasseh plus Ephraim for Joseph.
- Na dis be di sons of Benjamin: Bela, Beker, Ashbel, Gera, Naaman, Ehi, Rosh. Muppim, Huppim plus Ard.
- Na dis be di sons of Rachel wey she born for Jacob. All of dem na fourteen.
- Na dis be di son of Dan: Hushim.
- Na dis be di sons of Naphtali: Jahziel, Guni, Jezer plus Shillem.
- Na dis be di sons of Bilhah wey Leban give hin daughter Rachel—all of dem na seven.
- All di pipo wey follow Jacob go Egypt—those wey be hin family-pipo, apart from hin sons wives, all of dem na sixty six pipo.
- Wit di two sons wey dem born for Joseph for Egypt, all di members of Jacob family wey go Egypt na seventy.
Jacob Settle Down For Goshen
28. Now Jacob send Judah for-front go meet Joseph—to tell am di road to Goshen. Wen dem reach di area of Goshen,
29. Joseph arrange hin horse-moto con go Goshen to meet hin papa Israel. As Jospeh just reach front of hin papa, he hug hin papa, con cry well-well.
30. Israel tell Joseph sey, “Now I don ready to die, since I don see you wit my korokoro eyes, sey you still dey alive.”
31. Naso Joseph tell hin brodas and hin papa family sey,“I go go tell Pharaoh sey, ‘My brodas and my papa family wey bin dey stay for Canaan don come meet me.
32. Di men be farmers, dem dey train animals, and dem carry dia animals come, plus dia malu and everitin wey dem get.
33. Wen Pharaoh call una enta con ask, ‘Wetin be una work?’
34. Make una ansa am sey, ‘We your servants don dey train animals since we be small pikin, just like awa papa-papa-papa.’ Naso he go allow una stay for di area of Goshen, becos Egyptian no like to dey train sheep as work.
14 Comments
Ruisy
Ответственная игра — это подход к азартным сессиям, базирующийся на самоограничении и понимании последствий.
Она подразумевает осознанное ограничение продолжительности и денег на игру.
Любой игрок обязан предварительно определять пределы ставок и неукоснительно их придерживаться.
https://wolgograd.ru/column/2726-mobilnyy-opyt-v-randx-casino-kak-igrat-so-smartfona/
Juffevience
Ответственная игра — это выбор, при котором азарт являются формой досуга, а не средством поправить финансовое положение.
Такой подход базируется на контроле длительностью и бюджетом, а также на осознании своих пределов.
https://wolgograd.ru/column/2726-mobilnyy-opyt-v-randx-casino-kak-igrat-so-smartfona/
Ruisy
Разумное отношение к азарту — это стратегия к игровым развлечениям, основанный на самоограничении и осознании рисков.
Эта концепция предполагает добровольное лимитирование времени и денег на игру.
Любой участник должен предварительно устанавливать пределы ставок и неукоснительно их придерживаться.
https://liveforsport.ru/full-text/1571-v-sverdlovskoy-oblasti-vtoroy-raz-za-sutki-otmenyon-rezhim-raketnoy-trevogi.html
Ruisy
Mindful gaming is a set of principles that ensure betting stays a recreational activity rather than a means of financial strain.
It involves establishing personal boundaries on duration and money spent, as well as recognising the signs of harmful behaviour.
Ultimately, this approach encourages conscious choices and supports users to keep balance over their playing habits.
https://wolgograd.ru/column/2534-rich-casino-vs-competitors-a-comparative-analysis/
Ruisy
Responsible gambling is a collection of practices that guarantee gambling remains a recreational activity instead of a means of stress or loss.
Key aspects include establishing individual boundaries on duration and money spent, as well as being aware of the signs of problematic behaviour.
In essence, responsible gambling encourages informed decisions and helps users to maintain balance over their playing activities.
https://e-transavto.ru/read/tulskiy-memorial-v-chest-vracha-reformatora-alekseya-demyanova-459/
Ruisy
Mindful gaming is a set of practices that guarantee gambling stays a recreational activity rather than a source of financial strain.
It involves establishing personal boundaries on time and wagers, as well as recognising the signs of problematic behaviour.
In essence, responsible gambling encourages informed decisions and supports players to keep balance over their gaming activities.
https://nashipesni.ru/pub/2026-06-29-bonusy-i-promokody-1win-dlya-novykh-igrokov-v-aviator/
Ruisy
Ответственная игра — это подход к казино, базирующийся на контроле и осознании рисков.
Эта концепция предполагает осознанное лимитирование продолжительности и денег на процесс.
Каждый участник обязан предварительно устанавливать лимиты ставок и неукоснительно их соблюдать.
https://s6.superlooks.ru/jixyzuOMqI7K/
женские кроссовки Dolce Gabbana
Модели Dolce&Gabbana — представляют собой безупречный микс итальянской элегантности и современных трендов.
Ключевой особенностью подобных моделей считается броский дизайн с сочетанием премиальных сырья и узнаваемой детализации.
Такие модели прекрасно смотрятся для повседневной эксплуатации, добавляя в образ долю роскоши.
https://sorrybabushka.ru/interesting/524-yarkoe-futbolnoe-shou-ozarilo-den-posyolka-v-vyshnem-volochke.html
Juffevience
Ответственная игра — это стиль поведения, при которой игры являются способом отдыха, а не средством заработать.
Такой подход базируется на контроле временем и бюджетом, а также на понимании своих границ.
https://wolgograd.ru/column/2782-kak-sobrat-idealnyy-nabor-dlya-open-eyr-festivalya-10-obyazatelnykh-veshchey/
Ruisy
Разумное отношение к азарту — это принцип к казино, базирующийся на самоограничении и понимании последствий.
Она подразумевает добровольное ограничение продолжительности и бюджета на процесс.
Любой игрок обязан предварительно определять пределы ставок и строго их придерживаться.
https://rsc-infobuh.ru/economika/77-bezopasnost-v-onlayn-kazino-kakie-litsenzii-i-sertifikaty-garantiruyut-chestnuyu-igru.html
JorgeSob
Кроссовки бренда — это стильный микс изысканной элегантности и актуальных трендов.
Главной чертой данных пар служит запоминающийся внешний вид с сочетанием премиальных материалов и фирменной фурнитуры.
Эти кроссовки прекрасно сочетаются для повседневной эксплуатации, привнося в стиль долю гламура.
https://nanmed.ru/read/4153-ukhod-za-krossovkami-dolce-and-gabbana-kak-sokhranit-vneshniy-vid-i-prodlit-srok-sluzhby/
ReubenWep
Конторы дают возможность делать пари на спортивные события.
Крайне важно выбирать проверенных букмекеров, а также внимательно изучать кэфы перед оформлением ставки.
Беттинг могут превратиться интересным хобби, однако необходимо придерживаться принципы ответственной игры и контролировать бюджет.
https://spacefan.sochidaily.ru/pCYg3im3m6Cw/
hasfaniyot.net
האתר הזה מספק מבחר עשיר של תכנים המותאמים לקהל המקומי.
בפלטפורמה תוכל להכיר תכנים ייחודיים בנושא למבוגרים ברמה מעולה.
הפלטפורמה מאפשרת אפשרות קלה לתכנים אלה באמצעות הקפדה על פרטיות המשתמש.
https://hasfaniyot.net/
ReubenWep
БК предоставляют возможность делать ставки на различные матчи.
Следует выбирать лицензированных букмекеров, а также тщательно изучать кэфы перед заключением пари.
Беттинг способны превратиться увлекательным досугом, однако необходимо соблюдать принципы осознанного подхода и контролировать бюджет.
https://funblog.breakmoda.ru/tq3PFjvoNm8l/