Blog
Your blog category
-
Psalm Chapter 133
Brodas Wey Gum Body
-
Psalm Chapter 134
Pipo Wey Dey Watch ForNight 2. Carry your hand go up make you bless Baba-God for hin holy- place. 3. Make Baba-God wey make heaven plus earth bless you from Zion.