Psalm Chapter 134
Pipo Wey Dey Watch ForNight
- Dis na song of rising. Praise Baba-God all of una—hin servant wey dey serve for hin house for night.
2. Carry your hand go up make you bless Baba-God for hin holy- place.
3. Make Baba-God wey make heaven plus earth bless you from Zion.
Questions about Psalm 134
What is Psalm 134 in Pidgin Bible?
This page contains Psalm 134 in Nigerian Pidgin Bible. Read the passage here: https://pidginbible.com/psalm-chapter-134/
Where can I read Psalm 134 in Nigerian Pidgin?
You can read Psalm 134 in Nigerian Pidgin on Pidgin Bible: https://pidginbible.com/psalm-chapter-134/
Which Bible book contains Psalm 134?
Psalm is the Bible book identified by this reference.
What chapter is Psalm 134?
The chapter identified by this reference is 134.
Topics connected to this passage
- Worship