• 1st Samuel Chapter 25

    As Samuel Take Kpeme David, Abigail Plus Nabal 2. E get one man for Maon wey get properties for Carmel. Na big-man. He get 3,000 sheep, plus 1,000 goats; so he con dey remove di wool for hin sheep body for Carmel. 3. Di man name na Nabal. Hin wife name na Abigail. She be woman wey get-sense, and wey fine well-well. Her husband na from Caleb. Na wicked man and he dey use red-eyes do everitin wey he dey do.  4. Wen David hear for inside di desert sey Nabal dey komot di wool for hin sheep body, 5.David send ten young men, con tell dem sey, “Make una…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now