• Genesis Chapter 33

    Jacob Meet Esau                      Jacob Reach Canaan 18. Jacob travel from Pada-aram con reach Shalem—one city wey dey for Shechem, wey dey for di land of Canaan; and he set hin tent near di city. 19. So he buy some land for where he set hin tent, from di hand of di pikins of Hamor, Shechem papa—for one hundred silver coins. 20. Naso he build altar for there, con call am—El-elohe- Israel.

⭐ Abi you dey enjoy di Pidgin Bible?

If dis app dey bless you, abeg rate us con write small review for Google Play. Your support dey epp more pipo discover Baba-God Word.

★★★★★
Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.