• Genesis Chapter 9

    Di Agreement of Di Rainbow Noah Sons 18. And Noah sons wey komot from di ark [boat] na, Shem, Ham, plus Japheth: and Ham nahin be di papa of Canaan. 19. Na di three sons of Noah: and na dem nahin born full1 di whole earth. 20. Noah con start to dey farm, he con plant grape farm. 21. So he drink from di wine con high, naso he naked for inside hin tent. 22. Ham wey be di papa of Canaan see hin papa nakedness, con go tell hin two brodas for outside. 23. So Shem and Japheth carry cloth to cover dia papa nakedness, dem turn face back, and…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now