• Revelation Chapter 7

    144,000 Wey Dey Sealed Di Plenty Plenty-Pipo Baffup Wit White Cloth 9. Afta dis, I con look, and for my front—I see plenty plenty- pipo wey no-pesin fit count, from everi nation, tribe, pipo and language, dem dey stand for front of di king-chair, and for front of di Lamb. Dem wear white cloth, and dem carry palm branches for dia hand. 10. And dem con dey halla wit loud voice sey: “Salvation belong to awa God, wey sidon for king-chair, and to di Lamb.” 11. All di angels stand round di king-chair, and round di senior-men, and di four living tins [beasts]. Dem bow down wit dia face, for…

  • Revelation Chapter 8

    Di Seven Seals and Di Golden Incense-container Di Trumpets 6. Naso di seven angels wey get di seven trumpets con dey prepare to blow dia sound. 7. Di first angel blow hin trumpet, ice-stone plus faya wey mix wit blood nahin dem throway for earth. One third of di earth con burn, one third of di trees sef burn, and all di green grass burn finish. 8. Di second angel con blow hin trumpet, and sometin wey be like big mountain, wey dey burn—con fall inside di big-river. One third of di sun turn to blood. 9. One third of di living tins for inside di big-river con die, and…