• Numbers Chapter 23

    Di Prophecies Of Balaam Balaam Second Prophecy 13. Naso Balak tell am sey, “Follow me go anoda place where you fit see dem; you go see only small part of dem, but no be all of dem. And na from there you go take curse dem for me.” 14. So he carry am go di fields of Zophim, on top of Pisgah, and he build seven altars for there, con sacrifice one-one malu and one-one ram for everi of di altar. 15. Balaam con tell Balak sey, “Stay for here, for near your burnt offering, make I go front small to meet Baba-God.” 16. Baba-God meet Balaam, and he put…

  • Numbers Chapter 24

    Balaam Tok About Di Happiness Of Israel Balaam Fourth Prophecy 15. Naso he Balaam start to dey prophesy: “Dis na di oracle of Balaam wey be di son of Beor, di oracle of pesin wey hin eyes dey see well-well, 16. di message of pesin wey dey hear wetin Baba-God dey yarn, and wey sabi see di tins wey di Most high wan show am, wey dey see vision from di Almighty, and wey dey bow down to see korokoro vision. 17. I dey look di future, and I see Israel. One Star go rise from Jacob. And staff (ruler) go rise from Israel. He go nack di corners of…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now