Pipo Wey Dey Watch ForNight
- Dis na song of rising. Praise Baba-God all of una—hin servant wey dey serve for hin house for night.
2. Carry your hand go up make you bless Baba-God for hin holy- place.
3. Make Baba-God wey make heaven plus earth bless you from Zion.
Post Views: 49