Psalm (Pidgin Bible)

Psalm Chapter 134

Abeg click here to share dis post

Pipo Wey Dey Watch For Night

  1. Dis na song of rising. Praise Baba-God all of una—hin servant wey dey serve for hin house for night.
  2. Carry your hand go up make you bless
    Baba-God for hin holy- place.
  3. Make Baba-God wey make heaven plus earth bless you from Zion.

Loading

Abeg click here to share dis post

Pidgin Bible na did new Bible translation for Pidgin English Language. Di Bible dey easy to read and understand and e get Pidgin dictionary sef, wey go epp pipo understand more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No copy from dis website