2nd Chronicles Chapter 14
Asa As King of Judah
- Abijah kpeme and dem bury am for di City of David. Hin son Asa take hin place as king. Wen he be king, naso peace dey for di land for ten years.
- Asa do good and correct tins for Baba-God eyes.
- He komot di altars of di foreign gods, plus di shrines of di idols, he scata di images, and he cut di images of di goddess of Asherah.
- He tok sey make Judah dey follow Baba-God wey be di Oga of dia papa-papa-papa, and to keep hin laws plus hin words.
- He komot di shrines of di idols, wit di altars—from all di cities of Judah. So di kingdom con get peace wen he dey rule.
- He build di strong cities wit wall tru-out Judah, becos di land get peace, and war no dey those years; Baba-God give am peace.
- He con tell di pipo of Judah sey: “Make we build dis cities, con make dem strong wit walls, tall-houses, plus iron gates. Di land belong to us becos we don follow Baba-God awa Oga, and he don guard us for everi side.” So dem build di cities and dem succeed.
- Asa get army of 300,000 men from Judah, wey get shields and long-sharp-weapon. He still get 280,000 men from Benjamin wey dey carry shields, and dem sabi shoot arrow well-well; all di sojas na strong men wey sabi fight well-well.
- Zerah from Ethiopia, march against dem wit army of 1,000,000 men, plus 300 horse-moto. He con reach Mareshah,
- and Asa go out to fight am. Dem position for war for bottom-of-di-mountain of Zephathah, near Mareshah.
- Naso Asa pray to Baba-God hin Oga: “Oh Baba-God, no oda god dey apart from you, wey fit epp pipo wey no get pawa—wen enemies get pawa pass dem well-well. Epp us, oh Baba-God awa Oga, becos we dey depend on you, and we don march out for you, against dis big army. Oh Baba-God awa Oga, no let men raise against you!”
- Naso Baba-God nack down di Ethiopians for front of Asa plus Judah. So di Ethiopians run,
- and Asa plus hin army pursue dem far-far go reach Gerar. Dem wipe out di Ethiopians; dem scata for front of Baba-God and for front of hin army. Naso di men of Judah carry plenty of dia enemy properties.
- Dem win all di cities wey dey around Gerar, becos di cities con dey fear Baba-God of Israel. Di men of Judah pack all dia properties for all di cities, di cities contain plenty properties.
- Dem still attack di place of di pipo wey dey keep animals. Dem carry plenty sheep plus camels, and dem go back to Jerusalem.
8 Comments
Juffevience
Ответственная игра — это стиль поведения, при котором азарт служат способом досуга, а не стремлением заработать.
Она строится на управлении длительностью и бюджетом, а также на понимании своих пределов.
https://omskapteka.ru/info/476-otzyvy-realnykh-igrokov-o-randx-casino-plyusy-problemy-rekomendatsii.htm
Ruisy
Разумное отношение к азарту — это подход к игровым развлечениям, базирующийся на контроле и осознании последствий.
Она включает осознанное лимитирование времени и бюджета на игру.
Любой игрок должен заранее устанавливать пределы ставок и строго их соблюдать.
https://sportfan.superlooks.ru/hg9WCfjClCtX/
Ruisy
Для преподавателей профессиональное развитие крайне важны, поскольку эти программы позволяют осваивать актуальные методики.
В результате подобным программам учителя способны адаптироваться к меняющимся условиям образовательной среды.
Следовательно существенно улучшается качество педагогической работы, что положительно влияет на воспитанниках и их результаты.
https://konkurent.ru/article/80974
Ruisy
Ответственная игра — это принцип к азартным сессиям, основанный на контроле и понимании последствий.
Она предполагает добровольное лимитирование времени и денег на игру.
Любой игрок обязан предварительно определять лимиты ставок и неукоснительно их соблюдать.
https://traveler.fashiopnpromo.ru/zM7pa2bmjNLS/
Juffevience
Осознанный подход к гемблингу — это выбор, при которой азарт служат способом отдыха, а не стремлением заработать.
Такой подход базируется на контроле длительностью и бюджетом, а ещё на осознании своих пределов.
https://kart1na.ru/entry/350-ukhod-za-krossovkami-dolce-andamp-gabbana-kak-sokhranit-vneshniy-vid-i-prodlit-srok-sluzhby/
Jerrykig
Слоты — это одни из самых востребованные развлечения в онлайн-казино.
Их главное преимущество — несложные правила, красочная визуализация и разнообразие бонусных режимов.
Игроки могут подбирать автоматы по сюжету, количеству линий и уровню отдачи.
https://metaltp.ru/data/2026-06-28-bonusy-i-promoaktsii-v-onlayn-kazino-polnoe-rukovodstvo/
hasfaniyot.net
הפורטל הזה מעניק מבחר עשיר של תכנים המותאמים למשתמשים הישראלי.
כאן תוכל למצוא תכנים מגוונים בנושא למבוגרים ברמה גבוהה.
הפלטפורמה מאפשרת אפשרות פשוטה לשירותים אלו תוך הקפדה על אנונימיות הגולש.
https://hasfaniyot.net/
Jerrykig
Онлайн-слоты — являются самые популярные развлечения в онлайн-казино.
https://pilot-club.ru/info/2026-07-08-podozrevaemyy-v-podzhoge-doma-ropsa-zaderzhan-v-peterburge/