• Exodus Chapter 15

    Miriam Song 19. Wen Pharaoh horses, horse-moto, plus hin horse-riders enta inside di water [Red Sea], Baba-God bring back di big-water take cover dem, but all di pikin of Israel pass tru di middle of di water for dry ground. 20. So Miriam wey be Prophetess—wey be Aaron sista, carry sheke-sheke for her hand, and all di women follow her wit sheke-sheke and wit dancing. 21. And Miriam ansa dem sey, “Make una sing to Baba-God becos he don win wit levels, he don throway di horse plus di pipo wey dey ride dem—enta inside water. Di Bitter Water of Marah Turn To Sweet Water 22. So Moses bring Israel…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope sey di Pidgin Bible don bless your life. Abeg give us 5-star review for Google Play Store. Your review go epp more pipo discover Baba-God Word.

⭐ Review Now