• Exodus Chapter 17

    Water Flow From Rock Dem Win Amalek 8. So di pipo of Amalek come fight wit Israel for Rephidim. 9. Moses con tell Joshua sey, choose pipo out of di men and make una go out to fight wit Aamlek; tomorrow I go stand on top of di hill wit Baba-God walking-stick for my hand. 10. So Joshua do wetin Moses tell am to do, he con go fight wit Amalek. Moses and Aaron, plus Hur con go on top of di hill. 11. And e happun sey as Moses raise up hin hand—Israel con dey win; but wen he put hin hand down—naso Amalek con dey win. 12. But…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope sey di Pidgin Bible don bless your life. Abeg give us 5-star review for Google Play Store. Your review go epp more pipo discover Baba-God Word.

⭐ Review Now