Blog

Your blog category

  • 1st Kings Chapter 11

    Solomon Wives Solomon Enemies 14. Naso Baba-God stand enemies against Solomon, Hadad di Edomite wey be from di royal line of Edom. 15. And e happun sey, wen David dey for Edom, Joab wey be di commander for di army go bury di dead, afta he don kill everi man for Edom; 16. Joab plus di pipo of Israel stay for there for six months, until dem don kill all di men for Edom, 17. but Hadad wey just be small boy dat time run go Egypt wit some Edomite officials wey bin dey serve hin papa. 18. Dem move from Midian, con go Paran. Naso dem carry men from…

  • 1st Kings Chapter 12

    Israel Change-am-for Rehoboam Di Golden Malu For Bethel Plus Dan 25. Jeroboam build Shechem for di Mountain of Ephraim, con stay for there as hin capital; lata he komot from there con build Penuel. 26. Naso Jeroboam reason sey, “Now di kingdom fit go back to David house, 27. if dis pipo go up to offer sacrifices for Baba-God house for Jerusalem, dia hearts go reason dia oga Rehoboam wey be di king of Judah; naso dem no go kill me, con go back to Rehoboam wey be di king of Judah.” 28. Afta he fine advice, di king con make two small-malu wit gold. Naso he tell di pipo…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now