Blog

Your blog category

  • 1st Kings Chapter 14

    Ahijah Prophecy Against Jeroboam Rehoboam Wey Be King Of Judah 21. Rehoboam wey be King Solomon son con be king for Judah. He be forty-one years old wen he be king, and he be king for Jerusalem for seventeen years—Jerusalem, di city wey Baba-God choose out of all di tribes of Israel wey he put hin Name. Hin mama name na Naamah and she be Ammonite. 22. Judah do evil tins for Baba-God eyes. Dem ginger Baba-God to vex becos di sins wey dem commit pass wetin dia papa bin do. 23. Dem sef build shrines for demsef, images, plus image of wood on top everi high hill, and under…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now