Blog

Your blog category

  • 1st Kings Chapter 17

    (Wild birds) Ravens Give Elijah Food To Chop Di Widow For Zarephath 7. E con happun sey, di water con dry becos rain no gree fall for di land. 8. Naso message from Baba-God come meet am: 9. “Sharply go Zarephat of Sidon, con stay for there. I don tell one widow for dat place sey make she dey give you food.” 10. So he stand up, con go Zarephat. Wen he reach di gate of di city, he see di widow dey for there dey gada sticks. He call her, con ask her sey, “Abeg you fit give me small water for container so dat I go drink?” 11.…

  • 1st Kings Chapter 18

    Elijah And Obadiah Elijah On Top Of Mountain Carmel 16. So Obadiah go meet Ahab, con tell am, and Ahab go meet Elijah. 17. Wen he see Elijah, he tell am sey, “Na you be dat, you wey be di wahala of Israel?” 18. Elijah ansa am sey “I neva cos wahala for Israel, but na you and your papa family nahin don cos wahala. Una don fashi Baba-God law, con follow Baal. 19. Now gada all di pipo of Israel, make dem meet me for di mountain of Carmel. And make dem bring four hundred and fifty prophets of Baal, and four hundred prophets of Asherah, wey dey chop…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now