Blog

Your blog category

  • 1st Kings Chapter 15

    Abijah Wey Be Di King Of Judah King Asa of Judah 9. For di twentieth year of Jeroboam as king of Israel, Asa con be di king of Judah, 10. And he be king for Jerusalem for forty-one years. Hin mama name na Maacah wey be di daughter of Abishalom. 11. Asa do di right tins for Baba-God eyes—just as hin papa David sef bin do. 12. He pursue di borstitutes and men wey dey sleep wit men komot from di land, con komot all di idols wey hin papa make. 13. He even komot hin mama Maacah, from her position as queen moda, becos she make image to worship…

  • 1st Kings Chapter 16

    Jehu Prophesy Against Baasha Elah Di King of Israel 8. For di twenty-sixth year wey Asa be king of Judah, Elah wey be di son of Baasha con be king of Israel, and he be king from Tirzah for two years. 9. Zimri wey be one of hin officials wey dey command half of hin horse-moto con plan against am. Elah dey for Tirzah around dat time, he dey jogodo for di house of Arza, di man wey dey in charge of di palace for Tirzah. 10. Zimri enta, naso he nack am, con kill am on di twenty-seventh year as Asa be king of Judah. Naso he con be…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now