Blog

Your blog category

  • Psalm Chapter 148

    Praise Baba-God 2. Praise am, all of una—hin angels, make all di armies of heaven praise am! 3. Praise am, sun and moon praise am, plus all di stars wey dey shine. 4. Praise am, you highest heavens, and water wey dey on top of di sky. 5. Make dem praise Baba-God name, becos he tok—and di tins wey he tok come to life. 6. He put dem for dia place for ever and ever; he don give hin command, and e no go ever pass komot. 7. Praise Baba-God from di earth—all di ogbonge animals for inside big-river, plus everitin wey dey inside di deep-deep water; 8. faya plus…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now