Blog

Your blog category

  • Ecclesiastes Chapter 4

    Di Evil of Oppression Di Value of Padi 9. Two beta pass one pesin, becos dem go get beta pay from dia work, 10. Even wen dem fall, one pesin go carry di oda pesin up, but wahala for di pesin wey dey alone, wen he fall and no pesin dey to carry am up. 11. Evensef, if two pipo lie down togeda, dem go warm demsef, but how one pesin go fit warm hinsef. 12. And if one pesin fight am con win am; two pipo go stand am; and rope wey dem make wit three wires no go quick cut.    Big Name Dey Fade 13. Wise youth…

  • Ecclesiastes Chapter 5

    Fear Baba-God and Keep Your Promise To Am Vanity of Moni Plus Levels 8. If you see where dem dey oppress poor pipo, and if you see place where dem dey change judgement plus justice wit gragra, no shock for di mata—afta-all di pipo wey dey under dey do wetin di oga-at-di-top tell dem to do. 9. Evensef, di beta-beta tins of di earth na for everi bodi, even di king dey chop from di land. 10. Any pesin wey too love moni no go ever belleful wit moni; and any pesin wey too like more-more fine-fine-tins—those fine-fine-tins no go ever belleful am. Dis kain tin sef no-make-sense (na vanity).…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now