Blog

Your blog category

  • Ecclesiastes Chapter 7

    Di Value Of Wisdom       Where Human Being Wise Reach 15. I don see everitin for di day of my life wey no-make-sense (vanity): good man wey die becos he do di right tin, and wicked man wey dey live long inside hin wickedness. 16. No over dey do holy-holy, and no over wise [over-sabi]; why you wan kill yoursef? 17. No too dey do wickedness anyhow, and no be mumu; why you wan die before your time? 18. E good make you hold one warning and and no let di oda one go; becos pesin wey dey fear and worship Baba-God go follow di two warnings. 19. Wisdom dey…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now