Blog

Your blog category

  • Acts Chapter 16

    Timothy Join Paul Paul Vision Of Di Man For Macedonia 6. Paul and hin padi travel everi-where for di area of Phrygia and Galatia, as di Holy Spirit no let dem preach di word for around 7. Wen dem reach di border of Mysia, dem try to enta Bithynia, but di Spirit of Jesus no let dem. 8. So dem pass near Mysia, con go Troas. 9. For night, Paul see vision about one man for Macedonia wey stand dey beg am, “Come Macedonia to epp us.” 10. Afta Paul see di vision, we sharply ready, con komot go Macedonia. We just know sey Baba-God don call us to preach…

  • Acts Chapter 17

    For Thessalonica For Berea 10. As night just reach, di brodas send Paul and Silas go Berea. As dem reach there, dem enta di Jews worship-place. 11. Di pipo of Berea get beta character pass di Thessalonians, dem receive di message like sey dem bin dey expect am before- before, con study di Holy-books everi day to see if wetin Paul dey tok na true. 12. Plenty of di Jews believe, even plenty Greek women wey get levels, plus plenty Greek men sef. 13. Wen di Jews for Thessalonica hear sey Paul dey preach Baba-God word for Berea, dem go there to cos kasala among di pipo. 14. Naso di…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now