Blog

Your blog category

  • Acts Chapter 18

    For Corinth Paul Go Syria 18. Paul stay for Corinth for some time. He leave di  brodas—con follow boat go Syria, Priscilla and Aquila follow am. Before he move wit di boat, he barb hin hair for Cenchrea, becos of one promise wey he make to Baba-God [as Nazirite to separate hinsef]. 19. Dem reach Ephesus were Paul leave Priscilla and Aquila. As he dey for Ephesus, he enta di worship-place, con dey reason wit di Jews. 20. Wen dem ask am to spend more time wit dem, he no gree. 21. But as he komot, he promise dem sey, “I go come back if na Baba-God wish.” Naso he…

  • Acts Chapter 19

    Paul For Ephesus Di Katakata For Ephesus 23. Around dat time, yawa con gas for di way of Christ. 24. One silversmith wey dem dey call Demetrius, wey dey make silver shrines of   Artemis—dey give di artists beta business. 25. He call dem togeda, along wit di workers wey dem dey sell togeda, con tok sey: “Nnaa, una know sey we dey make beta moni from dis business. 26. And now una don see, con hear as dis guy—Paul, don convince and don make plenty pipo for Ephesus and everi-where for Asia—fashi us, and Artemis. He tok sey gods wey man make wit hin hand no make-sense at all. 27.…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now