Blog

Your blog category

  • Romans Chapter 10

    Salvation For Everi-pesin 5. Moses write about di righteousness of di law; “Di man wey do dis tins go live by dem.” 6. But di goodness wey be by faith tok sey: “No tok for your heart sey, ‘Who go go up to heaven?’ ” [dat na to carry Christ come down from up-up.] 7. “or ‘Who go fit come down to di deep-pit?’ ” [Dat na to bring Christ up from di dead]. 8. But wetin e tok? “Di word dey near you; e dey for your mouth, and inside your heart,” and dat na di message of faith wey we dey preach: 9. If you use your mouth…

  • Romans Chapter 11

    Di Remaining Pipo Of Israel Branches Wey Dem Plant-join 11. Again I dey ask: Abi dem stagger sote dem fall? Tufiakwa! Instead, becos of dia fall, salvation don con meet world- pipo (Gentiles) —to make pipo of Israel jealous. 12. But if dia fall mean riches to world-pipo, and dia failure na riches to world-pipo, how much blessings go show, if Jews fully believe! 13. I dey follow una wey be world-pipo (Gentiles) dey tok. As e be sey na me be di apostle to world-pipo, I go give my job levels, 14. if I go fit ginger my pipo in any way, to make dem jealous, to save some…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now