Blog

Your blog category

  • Romans Chapter 15

    Live To Make Odas Happy Paul Na Di Minister To World- pipo 14. Brodas, mesef get full mind about una, sey una burku wit beta tins, una brekete wit all knowledge, and una fit teach unasef. 15. But I don write una wit full mind—to show una some points, to remind una again, becos of di grace wey Baba-God give me, 16. to be messenger of Christ Jesus to world- pipo [Gentiles]—wey dey preach di good news of Baba-God, so dat Baba-God go fit accept world-pipo offering—wey di Holy Spirit don make holy . 17. So I get reason to show myself inside Christ Jesus about Baba-God mata. 18. But I no go…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now