Blog

Your blog category

  • Galatians Chapter 3

    Faith Or To Keep Di Law Di Law And Di Promise 15. Brodas make I use everi day life take do example. Even though na just agreement of man, no-pesin fit fashi or add-join human agreement wey dem don seal. 16. Na Abraham and hin generation nahin Baba-God give di promise. Di Holy-books no tok sey, “Na to generations,” meaning plenty pipo, but “Na to your seed,” meaning one pesin, wey be Christ. 17. Na wetin I mean be dis: Di agreement wey Baba-God make wit Abraham inside Christ—no fit cancel 430 years later wen Baba-God give Moses di law, dat mean sey Baba-God don dey break hin promise. 18.…

  • Galatians Chapter 4

    Di Promise Wey Belong To Di Believers Paul Concern For Di Galatians 8. Before-before, wen una no know Baba-God, una dey serve those gods wey no dey even exist. 9. But now wey you don know Baba-God—or wey Baba-God don know you—how e be sey you con dey turn back to those weak, plus useless elements? Abi una wan make dem turn una to slave again? 10. You dey observe special days, and months, seasons and years! 11. I dey fear for una, sey I done waste my time dey hustle for una. 12. My pipo, I dey beg una, make una be like me, becos I don be like…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now