• Genesis Chapter 6

    Evil Con Dey Control Men Noah 9. Dis na di generations of Noah. Noah na man wey like justice and he dey perfect for hin generation. And Noah follow Baba-God. 10. Noah born three sons, Shem, Ham, plus Japhet. 11. Di earth sef con dey corrupt for Baba-God eyes, and fight-fight nahin brekete for di earth. 12. Baba-God look di earth and true-true di earth corrupt, everi pesin don corrupt hin way for di earth. Noah Build Big Boat Wey Dem Dey Call Ark 13. Naso Baba-God yarn Noah sey, “Di end of everi pesin dey for my front: fight-fight nahin burku for di earth tru dem, and see—I go scata…

⭐ Abi you dey enjoy di Pidgin Bible?

If dis app dey bless you, abeg rate us con write small review for Google Play. Your support dey epp more pipo discover Baba-God Word.

★★★★★
Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.